waec news update
WAEC news update for 2020: West African Examinations Council exam scores for school candidates don come out 2 November 2020, 06:04 WAT New Informate 3 hours wey don pass Wetin we call dis foto, Waec Physics practical na im thousands of final year secondary school students wey wan study science go write on Thursday for Nigeria for di on going SSCE. Di West African Senior School Certificate Examination (WASCCE) don release di 2020 results for school candidates. According to di council, out of One Million Five Hundred and Thirty-Eight Thousand Four Hundred and Forty-Five (1,538,445) wey sit for di result, di results of Two Hundred and Fifteen Thousand One Hundred and Forty-Nine (215,149) candidates, wey represent 13.98% of di total number of candidates, dey withheld in connection with various reported cases of examination malpractice. WAEC say Candidates wey sit for di examination and wey don fulfill dia financial obligations to di Council fit access dia performance ontop di Council...